album cover
Human
album cover
Human è stato pubblicato il 3 ottobre 2024 da Human Re Sources come parte dell'album Wahala In Paradise
3 ottobre 2024
EtichettaHuman Re Sources
BPM93
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

[Verse 1]
Baba sanctify me
All the times I felt like dying
Realizing dem go post for IG
Even though dem no too like me
Fall in line if you feeling the vibe
Dakun tell me if you no wan make I shine
Shey you be family abi you be enemy?
Tellie me why you want to cuti my line now
Mo ni e be you I dey pepper your eye make you talk
Like I knack your girl intercourse
E dey pain make you talk
My movie you no fit pause
Oluyemi focus on me
Cus at the end of the day
Na me go reign
So make you follow the train (Bye bye)
To all the jezebel wey I know
[Chorus]
I be human o
Just a human o
Me I no day use man o
No juju, Jah know
I be human o
Just a human
How I go day use man o
No juju, Jah know
[Bridge]
Ọlọhun gbọ temi ye mi
Nnkan ta'wa ye wa
Ọlọhun gbọ temi ye mi (Temi ye mi) oh ah ah
Ọlọhun gbọ temi ye mi
Nnkan ta'wa ye wa
Ọlọhun gbọ temi ye mi (Temi ye mi) oh ah ah
[Verse 2]
Yeah Lately
I've not been the same G
Since I lost my Dria
Not been showing face for
Days now but I no know
This kind thing sef fit sup
We go take care of your Zion
And I dey pray for Ibra
[Verse 3]
Anytime way I knock your door
O ma jade tan
If I call her telephone
You no go ever cut
Feel the gbẹdu whenever I drop
Hmm padi mi
To the rythm go low
Couldn't believe I no go see you at all
I no day ask but you dey show me love
If you need me I run
No be my fault
All I no say I am
[Chorus]
I be human o
Just a human o
Me I no day use man o
No juju, Jah know
I be human o
Just a human
How I go day use man o
No juju, Jah know
Written by: Oluwatoyin Oladehinde
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...