album cover
Grind
5
Afro-Beat
Grind è stato pubblicato il 23 agosto 2024 da Chrome Entertainment come parte dell'album Surprise You - EP
album cover
Data di uscita23 agosto 2024
EtichettaChrome Entertainment
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM113

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Blessed Victor Abbey
Blessed Victor Abbey
Songwriter

Testi

I no fit sleep
Every day I dey think
Wetin man dey see
Omo for these streets
wetin I dey sing
Omo na sweet melody
If I jump for the beat
My energy
It's reaching the ceiling
Check on my steeze
You can see am dripping hard o
Omo nobody get my back
As I dey work and I dey fast
Me I no be hooligan
So steadily I dey on guard
Omo nobody get my back
As I dey work and I dey fast
Me I no be hooligan
So steadily I dey on guard
I just dey chase the bag
Make money dey bank
Make money dey my hand
I still dey grind
Grind ahh, ahh ahh
I just dey chase the bag
Make money dey bank
Make money dey my hand
I still dey grind
Grind ahh, ahh ahh
I still dey grind
I still dey grind
Grind ahh, ahh ahh
I still dey grind
Always on my ten toes
No chasing wahala
Me I dey my shrine
Like ojuju calabar
Shey una dey see gbedu o
You dey feel am
As eh take dey burst head ooho oo
Me I no be core prophet
But una go dey come convent
My vibe is the highest gyal
As I dey hustle I dey pay my debts
Omo nobody get my back
As I dey work and I dey fast
Me I no be hooligan
So steadily I dey on guard
Omo nobody get my back
As I dey work and I dey fast
Me I no be hooligan
So steadily I dey on guard
I just dey chase the bag
Make money dey bank
Make money dey my hand
I still dey grind
Grind ahh, ahh ahh
I just dey chase the bag
Make money dey bank
Make money dey my hand
I still dey grind
Grind ahh, ahh ahh
I still dey grind
I still dey grind
Grind ahh, ahh ahh
I still dey grind eeen ooh
Written by: Blessed Victor Abbey
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...