album cover
Far Gone
album cover
Far Gone è stato pubblicato il 9 agosto 2024 da Godsgift music come parte dell'album Far Gone - Single
Released9 agosto 2024
EtichettaGodsgift music
LinguaEnglish
BPM114
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Sound the alarm
Godsgift again
Ohh my Gee
Omo dem don laugh me before
Back then when I get one trouser shirt and I no fit comot uhmmmm
Nobody know me then
I no dey among
But since you shine your light on me my daddy
Things don dey sup
Ajeh lobaton (baton)
See me i dey śhako (shako)
Lojojumo ni I dey thank God
Money dey for the bank oh (para dey body)
Ajeh lobaton (baton)
See me i dey śhakor (shakor)
Lojojumo ni I dey thank God
My time has come
Otilo far far gone
I don go omo me i don go ohh
Otilo far far gone
I don go omo me i don go
Otilo far far gone
I don go omo me i don go ohh
Otilo far far gone
I don go omo me i don go
Lobaton
Money dey for the bank oh
Lobaton
Money dey for the bank oh
I don go
I don pra
Tell all your neighbors say the boy don show
Enemies try
Dem don cast
Grace wey i get pass juju and jazz
Na amazing Grace aswear wey dey work for me
So weather you like or you hate on me
E no go move me Rara
Because I know I gara
Ajeh lobaton (baton)
See me i dey śhako (shako)
Lojojumo ni I dey thank God
Money dey for the bank oh (para dey body)
Ajeh lobaton (baton)
See me i dey śhakor (shakor)
Lojojumo ni I dey thank God
My time has come
Otilo far far gone
I don go omo me i don go ohh
Otilo far far gone
I don go omo me i don go
Otilo far far gone
I don go omo me i don go ohh
Otilo far far gone
I don go omo me i don go
Lobaton
Money dey for the bank oh
Lobaton
Money dey for the bank oh
Lobaton
Written by: Elias Ehi John
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...