album cover
EMERGENCY
album cover
EMERGENCY è stato pubblicato il 11 settembre 2024 da The Rare Art Company come parte dell'album BAD
AlbumBAD
11 settembre 2024
EtichettaThe Rare Art Company
LinguaEnglish
BPM113
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Anything wey i want I get
No double dare me oh my dear
Clear way na emergency
Why you dey do like you no fit see me
Normally I dey feel myself
Very soon you go see my star
Oturugbeke
Dem no dey tell person idea
Ahaaaaaaan
Ahaan
Policy or no policy
Politics or no politics
I go still dey go
Ahaaaaaaan
Ahaan
Clear way na emergency
Oluwa bless me oh Jaburata
Baby ko ma gbon
Se o ma gbon
Rokpokpo, idi rokpoto
Emi commodore
I dey falomo
Me I get lekpa but the back orobo
Baby ko ma gbon
Se o ma gbon
Rokpokpo, Idi rokpoto
Emi commodore
I dey falomo
Me I get lekpa but the back orobo
Zero policy
Why you dey do like this, no reason
As e dey be now e no easy
Check am no be my gee he no get any facility ah
Nibo ni Mustapha wa bureau de changer
You no believe in yourself e no concern me.
No be everything dem go help You
Do for me oh
Do for my brother
No call me oh
I no be magician
No go sun lai lai I no need am
Give me fire
Give me wood
Give me ginger
Na the backwoods wey dey make me dey ginger
My bamboo make Monica coolie down
Give me fire
Give me wood
Give me rizzla
No go sun lai lai i no need am.
Ahaaaaaaan
Ahaan
Policy or no policy
Politics or no politics
I go still dey go
Ahaaaaaaan
Ahaan
Clear way na emergency
Oluwa bless me oh Jaburata
Baby ko ma gbon
Se o ma gbon
Rokpokpo, idi rokpoto
Emi commodore
I dey falomo
Me I get lekpa but the back orobo
Written by: Alele Richard Oroghene, Emmanuel Boye, Ifiok Nkereuwem Albert, Saka Yusuf
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...