album cover
Bad Man
573
Music
Bad Man è stato pubblicato il 30 agosto 2024 da NEW TOWN RECORD come parte dell'album Story Time - EP
album cover
Data di uscita30 agosto 2024
EtichettaNEW TOWN RECORD
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM96

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Debra Can
Debra Can
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Debra Can
Debra Can
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Fine Boy producer
Fine Boy producer
Producer
Dave Wonder
Dave Wonder
Recording Engineer
Double G
Double G
Mixing Engineer

Testi

no time for hanky panky
i don turn to vigilante for you
boy no more jagbajanties
swim the holy Atlantis
no believe what dem talk about me
bad belle no wan see us shine teeth
Dem wan pour sand for our garri
but dem never know say dem no reach
CHORUS
You…you…you….you….youuuu
only me and you, na only me and you (2X)
VERSE 2
if any lady try to dey pamper you
I no go mind dey fit fight kung fu
for you
I don mount bird eye view
make nobody play Fuji to my reggae and blues
Me ah go let dem know say
I be the girl wey fit come in your life
and then ginger your soul
so baby gimme love
Me ah go let dem know say
me and you be like 5&6 a match made from above
bobo my love is enough
(for you all day )
CHORUS
You…you…you…you….youuuu
only me and you, na only me and you (2X)
Bridge: you are my charger
My lover
Only you fit make me
fall in love
My chargerrrr
You’re my lover
Only youuuuuu ha ha
Written by: Debra Can
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...