album cover
Grace
5
Afro-Beat
Grace è stato pubblicato il 29 settembre 2023 da CiDAR Africa come parte dell'album Threads & Needles - EP
album cover
Data di uscita29 settembre 2023
EtichettaCiDAR Africa
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Crediti

PERFORMING ARTISTS
SMB man biza
SMB man biza
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ese-osarumen Efesomwan
Ese-osarumen Efesomwan
Songwriter

Testi

Bizarre
Turn the lights off, turn the mic on
I’ve shed my tears
I say na jejely na jejely
And verily
I cleared myself
Said my mind after which
Na to dry my sweat
And every time me wish for the day me go strong, make I know myself
Myself
As u Dey for street, make you make no mistakes
Brothers never chow and it don’t make no sense
Abi dem don play you mah tape
No way
Troway away
Can’t let nobody dull make dem play me ariki
Hol up hol up hol up na me
Make sure say your hustle Dey pay
No be everybody sabi
Every body geh chance to win
Mama prayers
Mama pray am
One time suffer
Inna scenes, never gone, man pikin don suffer
Dem never do you never do you strong thing, make u wise,
Never stop
Never dull
————
Lord I pray
For more good life
And more ginger
Pour me water
I want make my fame
Oh lord don’t let me weak
I smoke my pains away
Na why I dey pray
Pray for Grace
Pray for Grace
Pray for grace
Pray for grace
Pray for grace
Pray for grace
Pray for grace
Uh uh uh uh uh
————————
Yeah
Guiseppe sef be looking
Passed that vibes, wasn’t awkward
And the other day I saw it in my dreams
Say this man sef go prosper
NeverMind all the things that u see
All your trips no be might
Its alright, better look before you cross
No dey whine
Put your in the vibes, everything no be fight
Everything fih go boom
No Dey play, Know your right
Man get men dem
For matter wey sup
Steady focus on my grind
Make some matter no sup
No be to Dey claim right
I just wanna fiekun, sirika bring amala come make we chow
Kiloso kiloso
No be amala wey I chop?
Omotena what’s up ……
—————
Lord I pray
For more good life
And more ginger
Pour me water
I want make my fame
Oh lord don’t let me weak oh
I smoke my pains away
Na why I dey pray
Pray for Grace
Pray for Grace
Pray for grace
Pray for grace
Pray for grace
Pray for grace
Pray for grace
Uh uh uh uh uh
————————-
Bizarre
Turn the lights off, turn the mic on
Man biza
Music is easy
Chei
I’ve shed my tears
I say na jejely na jejely
And verily I cleared myself..
Written by: Ese-osarumen Efesomwan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...