album cover
Killamiti
album cover
00:00
00:05
00:25
00:50
02:00
00:00
02:27
Ultimi 7 giorni
Killamiti è stata scoperta più frequentemente a circa 25 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata

Video musicale

Video musicale

Testi

Comot there! Wetin you dey do for there
Comot there wetin you dey do for there
Killamiti (eh)
Killamiti (eh)
Killamiti (eh)
Killamiti (eh)
When abena step into the club she go dance she go shake for the plenty plenty money
Many many **** them ah see her them wan kpai them wan fall for the sexy sexy body
As she
Killamiti (eh)
Killamiti (eh)
Killamiti (eh)
Killamiti (eh)
Makachi makachi girl you can never never see me
came into the club for the flex and the steezing
As She dey try to dey tease me
All of them my buddies just dey hype as she squeeze me
My body turn on turn on!
As she dey kpolo kpolo
I tell her come on come on come on come on!…
Then she go low low low low
For my ogologo
I start to kolo kolo kolo kolo…
Jah jehovah!
Agu na echemba
Thank you for Iyawo… (2x)
Eh wo! you dun give me overload
Hmmm
Eh wo! You dun give me overload (yeh yeh)
When abena step into the club she go dance she go shake for the plenty plenty money
Many many **** the ah see her them wan kpai them wan fall for the sexy sexy body
As she
Killamiti (eh)
Killamiti (eh)
Killamiti (eh)
Killamiti (eh)
Eh wo! you dun give me overload
Hmmm
Eh wo! You dun give me overload (yeh yeh)
Written by: Chukwuemeka Goodness Mmesoma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...