album cover
Trabaye
85
Music
Trabaye è stato pubblicato il 17 ottobre 2024 da Ziiki Media come parte dell'album Trabaye & Shayo - Single
album cover
Data di uscita17 ottobre 2024
EtichettaZiiki Media
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Video musicale

Video musicale

Testi

Do you remember the time
That I showed you love
Do you remember the time oh
Oh My chargie
The kind of things you do fi make me panic
What is the reason you phone my padi
The Way you dey move turn me to sadist
Hmm oh my chargie
I carry my ponpon
And I take the left turn
Down to quilox
I Dey find wetin no lost
Hm hm
It is not my fault oh
Dem been dey warn me I no hear
 say love no dey for club oh
Now i don trabaye
Baby malole
gbemi trabaye
Mio dele sun le oh
Trabaye
Baby malole
Gbemi trabaye
Mio de le sun le oh
Do you remember
back then in November uh
When I be your defender
When you dey strike
E dey come like a thunder
Hm hm hm
Wetin you call this your love oh
Wey make me want to dey on my own
Wey make me want to dey for my zone
Baby oh
A lot of man in place make me face hustle
I swear
It’s a toxic kind of feeling wey me want shuffle
Hm hm
It is not my fault oh
Dem been dey warn me I no hear
 say love no dey for club oh
Now i don trabaye
Baby malole
gbemi trabaye
Mio dele sun le oh
Trabaye
Baby malole
Gbemi trabaye
Mio de le sun le oh
Written by: Gbojinu Michael Temitope
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...