album cover
Casanova
album cover
Casanova è stato pubblicato il 18 ottobre 2024 da King Rapsodi, under exclusive license to ONErpm come parte dell'album The Rhapsodies
18 ottobre 2024
EtichettaKing Rapsodi, under exclusive license to ONErpm
LinguaEnglish
BPM101
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

She say I done dey do too much,, na everything I dey take serious,, love wey I give,, I no take
serious
Love wey we share,, money get me more
Sisi wey I done dey take serious
One of a kind,, dem no plenty,, stop all the smoking you addicted more ,, I no fit lie am not
dating more
I say where I come from them still dey high, dem still dey drink,, dem still dey shayo
Dem no dey like am make we fight,, dem just dey like am make we smile
I say where I come from money make we high
We no dey shy when we see the cash
We just wan make am multiple
I love you girl,, I no deny
Jo ma ko ba mi,, I want you but e over me
Casanova me,, Baby boy put your love on me oh
Jo ma ko ba mi,, I want you but e over me
Casanova me,, Baby boy put your love on me oh
Don’t tell me this,, don’t tell me that
Boy you play me like Jimmy Jatt,, keeping cool
No keeping cap
And I love you ,, you tell me that
You don’t tell me this,, you don’t tell me that
Boy you play me like Jimmy Jatt,, keeping cool
Don’t tell me that
And I want you more am not keeping that
I say where I come from them still dey high,, dem still dey drink,, dem still dey shayo
Dem no dey like am make we fight,, dem just dey like am make we smile
I say where I come from money make we high
We no dey shy when we see the cash
We just wan make am multiple
I love you girl,, I no deny
Jo ma ko ba mi,, I want you,, but e over me
Casanova me,, Baby boy put your love on me oh
Jo ma ko ba mi,, I want you,, but e over me
Casanova me,, Baby boy put your love on me oh
Written by: Rasaki Andrew Sodiki
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...