Video musicale

Video musicale

Crediti

Testi

Many years ago dem trade
Us like small pikin
As time goes on we come wise up
Turn to Osama bin Laden
Terrorizing with format na updates
E no dey cast till we collect
And if e cast na to update am
After that we reconnect
Motherland don scatter
Many Asasin just dey blasta
To get the Maga no be the Matter
If you no get Lapi use your Cappa
Benin boys go fit relate
Their level no be your mate o
Your future fit be their past
This one e no geti debate
Welcome to Motherland
Where every **** be Asasin
As we dey bomb e dey blast
We must collect before e cast
Welcome to Motherland
Where every **** be Asasin
And if e cast we nor dey fear
No level change your Routine
Welcome to Motherland
Where every **** be Asasin
As we dey bomb e dey blast
We must collect before e cast
Welcome to Motherland
Where every **** be Asasin
And if e cast we nor dey fear
No level change your Routine
Things dey xup for the Nation
And if you wan know
Everybody dey hustle tight
Some dey work why some dey bomb
But wetin matter na the blast
Zuckerberg don burst am
**** activated Asasin
No level na so we change routine
This maga go must to submit
Motherland don scatter
Many Asasin just dey blasta
To get the Maga no be the Matter
If you no get Lapi use your Cappa
Benin boys go fit relate
Their level no be your mate o
Your future fit be their past
This one e no geti debate
Welcome to Motherland
Where every **** be Asasin
As we dey bomb e dey blast
We must collect before e cast
Welcome to Motherland
Where every **** be Asasin
And if e cast we nor dey fear
No level change your Routine
Welcome to Motherland
Where every **** be Asasin
As we dey bomb e dey blast
We must collect before e cast
Welcome to Motherland
Where every **** be Asasin
And if e cast we nor dey fear
No level change your Routine
Silverboss (na Asasin)
Hikarz (na Asasin)
Even Emotion (na Asasin)
Only one Donvick (na Asasin)
Pluto Presido (dem be Asasin)
Plutomania (dem be Asasin)
Every Benin boiz(dem be Asasin)
Even big thug Boiz (dem be Asasin)
Asweeeaar
No be lie
Raise am raise am raise am
No be lie
Alakaaar
Written by: David Snell
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...