album cover
Roller Coaster (feat. VIVID)
3393
Afro-Pop
Roller Coaster (feat. VIVID) è stato pubblicato il 28 settembre 2024 da Man Boy Music come parte dell'album Other Side - EP
album cover
Data di uscita28 settembre 2024
EtichettaMan Boy Music
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Cleo Grae
Cleo Grae
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Cleo Grae
Cleo Grae
Songwriter
Vivid Smith
Vivid Smith
Songwriter

Testi

After whe rain fall the sun go shine again
Afi some man fall ei go wukup again!
Nothing in life permanent
Anyman get yi season so I’m focused on my lane
Life is one hell of a roller costa
Plenty pipo Dey untop whe dem start from gutter
A time to strive a time to prosper
Story nodi end until when u sleep for under
From legedence Benz to brand new Mercedes
Carry fami comot outta the trenches
Don’t know about u but I’m counting my blessings
Every other day alive is a million of reasons
God di work some funny way
When ei Dey like moyens no Dey yi di make a way
Ei funny but even prisoner today fit still be na chef d’etats for some other day
 
CHORUS
There is space for everybody
Body every body
No need to worry
Worry don’t worry
There is space for every body
Onana auntie Joanne just win lottery after ten times
Verse-2)
We living in a world of possibilities but don’t get it twisted
You can only go as far as you see
Every new day is an opportunity
Go ahead and make it count dot ur I’s and put some cut on your T’s
Negative thoughts ur biggest enemy
Purify ur energy
You can do it all just if you believe
And No man no di came from any side
Only u fit sauver you
Nang expri and then u sep u go gree
Bitch don’t ever play yourself
When na time for bollo man di work to deaf
Man no di nack na empty chest
Self confident
I nodi second guess myself
Man di wukup everyday ask only for long life so man fit accumulate the wealth
Man remain a Soulja inside all kana maniere till I loose ma breath!
CHORUS
There is space for everybody
Body every body
No need to worry
Worry don’t worry
There is space for every body
Onana auntie Joanne just win lottery after ten times
Written by: Cleo Grae, Vivid Smith
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...