Crediti
PERFORMING ARTISTS
Draniz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Rowland Inabiebu
Songwriter
Testi
See the way she Waka with her Silicon waist
Mona Lisa A very fine gaal…
Oya girl wine it in my Ben don’t be lazy, Girl you know you gat me acting crazy..
Gooooooooh… Gon oh hoon oooooh.
Oya Oya werey werey.
Bend down your waist ehh..
Bend down your waist ehh..
Wine that your waist..
Player, she just a player eh.
Player she just a player ah..
Player she just a player ..
Bad energy away.
Who go tell my girlfriend say I don they cheat, No be my fault this my side chick sweet, she Dey
lick my loli pop like I Dey sell stick sweet, I Dey come, be like say she don put spit..
if you Dey my shoes guy you for don born two, But I came with my sense and my condom too, I
Dey spark be like say my head don burn fuse, My mama go surprise wetin her pikin don turn too.
She no go fit leave I Dey spend na, (rich boy)
If I spend money shey you go Bend na.( bend am)
She say she like Ibgo boys, But I give her demon Yoruba, she Dey call me Bgenga…
See the way she Waka with her Silicon waist
Mona Lisa A very fine gaal…
Oya girl wine it in my Ben don’t be lazy, Girl you know you gat me acting crazy..
Gooooooooh… Gon oh hoon oooooh.
Oya Oya werey werey.
Bend down your waist ehh..
Bend down your waist ehh..
Wine that your waist..
Player, she just a player eh.
Player she just a player ah..
Player she just a player ..
Bad energy away.
Written by: Rowland Inabiebu

