Crediti
Testi
Mmm
Ah stolz yeah
I wan dey your space
Your body make I craze
You too fine my babe
Without you I go craze yeah
Girl your body bad 3no na ama may3 sober
Make I protect you like a soldier
Mati s3 wo papa y3 wild 3nso me mensuro obiaa
Nani bere ah 3ny3 ade3 3b3 sor gya
Come to me ebi your love I require
Come set me free you be my burning desire
(Uuu yeah yeah)
Come to me ebi your love I require
(Yeah ee yeah)
Come set me free you be my burning desire
(Oh oh)
Ohemma body y3 akono ee
(Akono akono)
Wogya me a m3y3 mobo oh
(Mobo mobo)
Ohemma body y3 akono ee
(Akono akono)
Wogya me a m3y3 mobo
Wogya me a mobo mobo ee
Mmm wogya me a mobo mobo ee
Mmm yeah
I wan dey your space
Your body make I craze
You too fine my babe
Without you I go craze yeah
I don dey see you sef alnight
I con dey wait make you feel alright
You con dey wait make I come online
You dey my side I dey feel alright
I'm feeling jealousy all day
When all the boys dem dey come your side
Obaahemaa you dey make my day
Yeah
I wan dey your space
Your body make I craze
You too fine my babe
Without you I go craze yeah
Oh oh
Ohemma body y3 akono ee
(Akono akono)
Wogya me a m3y3 mobo oh
(Mobo mobo)
Ohemma body y3 akono ee
(Akono akono)
Wogya me a m3y3 mobo
Wogya me a mobo mobo ee
I got you babe 3ya m3ntie
M'anum ns3m bi the girls dem dey
Come but you be my lady I can't stop loving
Nanso wod) fadi ee

