Video musicale
Video musicale
Crediti
PERFORMING ARTISTS
T Solo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Solomon Oluwatobi Nelson
Songwriter
Oyetundun Omolade Rachael
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dsho
Producer
Testi
All of them enemies make dem fall for gutter
Ka tota wa mole, first agenda
Give me chance, I go do you wella
Carry you go we go cross border
Shebi you go shower me love we wey no get comma
Even in the rain or summer
For the many many days and the many mistakes oo, I'm loving you non stop
Do you many things you dey think of oo
I say give me everything and I'm wanting more
So make we fill up this space oo for here we dey so na e be the last bus stop
Wish we could undo
Take me back to when we first said bonjour
Na you be the one thing wey I dey fear to lose
Love me till the end and there's no excuse
Show me that you care
Show me that you care
It's alright, you know everything is alright
See the way we shine like the sunlight oo
Ko se lo mi ran to le dara to
Orekelewa baby sofri
Dakun gbo mi
Just this one thing that I'm wanting
Wanting
Wish we could undo
Take me back to when we first said bonjour
Na you be the one thing wey I dey fear to lose
Love me till the end and there's no excuse
Show me that you care
Show me that you care
Show me that you care
Written by: Oyetundun Omolade Rachael, Solomon Oluwatobi Nelson