album cover
Zerubbabel
3670
Christian & Gospel
Zerubbabel è stato pubblicato il 11 giugno 2024 da Aigbeh D'gong come parte dell'album Zerubbabel
album cover
Data di uscita11 giugno 2024
EtichettaAigbeh D'gong
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM70

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Aigbeh D'gong
Aigbeh D'gong
Performer
Paul Rarity
Paul Rarity
Performer
Sesmo
Sesmo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Aigbeh Elijah
Aigbeh Elijah
Songwriter
Paul Rarity
Paul Rarity
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Daniel Bentley
Daniel Bentley
Producer

Testi

Aigbeh dgon gon gon
Eii god
Forget if the devil come e go collect
Zerubbabel with finesse
Young and fresh and fervent
Wetin we dey puff don\'t killeth
Eternal life still remain come collect
Forget if the devil come e go collect
Zerubbabel with finesse
Normally dem been dey see us as nobody
Then suddenly we come collect
Eternal life you fit connect
Ask loveth
We be those guys
Wey dey disquise
Two spies
We pepper them with the good news
Fishers of men
No dey pick sides
No be fish fries
Na we naw imago dei
Soft boys imago dei
We heal the sick on saturdays
No holiday for imago dei
Na we naw imago dei
Soft boys imago dei
We heal the sick on saturdays
No holiday for imago dei
No be vibes
And no be lies
And no be childs
If you dey find eternal life na jesus christ
Call the name and be saved
Na for real no be play
Things are not all the same
No be just holy day
Na the truth and the way
Ei
Just want to thank god tonight
Bringing the dead back to life
Making the boy want to cry
Chineke may june july
Just want to thank god tonight
Bringing the dead back to life
Making the boy want to cry
Chineke may june july
Who god has blessed no man can curse
Na for who find work wey no find manna come
Manna come
Obinasom
Jesus christ Onakpom
Gospel no be meat inanunti
After all he\'s done can\'t you see
We the winning team no losing
Eii god eii god
Written by: Aigbeh Elijah, Paul Rarity
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...