album cover
E Too Much
3
Afro-Beat
E Too Much è stato pubblicato il 23 novembre 2024 da 3959067 Records DK come parte dell'album Ifenkili x E Too Much - Single
album cover
Data di uscita23 novembre 2024
Etichetta3959067 Records DK
LanguageEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM91

Video musicale

Video musicale

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Munachukwuso James
Emmanuel Munachukwuso James
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
D. Gr8
D. Gr8
Executive Producer

Testi

Ay ay ay ay
Oh oh woah!
Mhmmm eh! E too much for me o
Mhmmm! Me I no fit explain, sey
Mhmmm! You do well for me o
Mhmmm mhmmm
Weh weh well, life has taught me a lesson, ah
When you wanna give up, remember, people dem dey hope, dem dey look up, call you helper, put am for bodi o
All di tings mi dey do for dis life na Your grace mi dey pray so oh
Iffa think haffi do am alone correct me, format me like e SD card, Oluwa, sheh
Now mi look front a, look back a, look right a, hmmm! Na grace mi dey find so
Na that time mi dey down Jah come through for me, that's why I say
Mhmmm eh! E too much for me o
Mhmmm! Me I no fit explain, sey
Mhmmm! You do well for me o
Mhmmm mhmmm
Poor man gettin' poorer, rich e gettin' richer
Even di country sef e no con getti structure
So brother no go dey dull, steady stucc in di grind o
Man gats to hustle for di food wey him chop o
No be to dey waka like e animal
Yeyeye yeyeh, It is what it is, oh ah
Now di girls con dey choke, cover mi wih dah blood of di Most High, Father I dey pray
Delete all di distractions n' bless my hustle, keep my head a 'pon di game, mae dem no smile 'pon mi downfall, make I dey hala
Mhmmm eh! E too much for me o
Mhmmm! Me I no fit explain, sey
Mhmmm! You do well for me o
Mhmmm mhmmm
(Mi go dey shout Ha lle lu.. haffi give thanks to Almighty)
Mhmmm eh! E too much for me o
Mhmmm! Me I no fit explain, sey
Mhmmm! You do well for me o
Mhmmm mhmm
(Yeyeye yeyeh wewewe weweh!)
(Yeyeye yeyeh turuduh turuduh!)
Written by: Emmanuel Munachukwuso James
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...