album cover
Hercules
8
Afro-Pop
Hercules è stato pubblicato il 22 novembre 2024 da Independent come parte dell'album Hercules - Single
album cover
Data di uscita22 novembre 2024
EtichettaIndependent
LanguageEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM115

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Dj Lafin
Dj Lafin
DJ
Sym 19, Sammy West, Emmyksoft
Sym 19, Sammy West, Emmyksoft
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sym 19, Sammy West, Emmyksoft
Sym 19, Sammy West, Emmyksoft
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
kukbeats
kukbeats
Producer

Testi

Hercules
Kukuruku
I be girls dem meat
Sym 19
Maka Chukwu maka God
For you I go nearly involve
At times e Dey bring insult
Woju when you try involve
Check result ( result )
One time make you check result
Wetin sef wtf
Gwantana Gwanta
I don checki my mind and I know say
Only me gat my back and it's okay
So many sleepless night wey e no pay
And your Opay I dey run pay
I don checki my mind and I'm okay
Blowing trees and I'm back
And I'm okay
Too many sporty sef wey we don play
And e don pay so it's okay
Hercules Hercules ye
I for save my girl Hercules (ye)
Not a bigi matter for Hercules (ye)
You for loose wrapper for Hercules
Hercules Hercules ye!
I for save my girl Hercules
Not a bigi matter for Hercules
You for loose wrapper for Hercules
Aye ye ye
Ori mi ngba
Hennessy n ja
Aya mi n ja
Contribution woman
Say she loose memory
Ori mi ngba
Hennessy n ja
Aya mi n ja
Oya wait sade
Oya kilowade oh
Mi want spend my money hu
Huhuhuhu
Hehe mi want spend my money iye
Sensitive thing wey dem post online
Different ass of different kinds
And the one that's out of size
Ah ah hiya
We go do many things
If you come my side
Thick girls like normal size
Dem know I gat a kingman size
Ahn ahn
I don checki my mind and I see say
Only me gat my back and it's okay
Many sleepless night wey e still pay
And your Opay I dey still pay
I don checki my mind and I see say
Only me gat my back and it's okay
Too many struggles wey we don face
Hercules Hercules ye
I for save my girl Hercules (ye)
Not a bigi matter for Hercules (ye)
You for loose wrapper for Hercules
Hercules Hercules ye!
I for save my girl Hercules
Not a bigi matter for Hercules
You for loose wrapper for Hercules
Aye ye ye
Ori mi ngba
Hennessy n ja
Aya mi n ja
Contribution woman
Say she loose memory
Ori mi ngba
Hennessy n ja
Aya mi n ja
Contribution woman say
She loose memory
And I say she don loose memory
Written by: Sym 19, Sammy West, Emmyksoft
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...