album cover
Fall
447
Worldwide
Fall è stato pubblicato il 14 gennaio 2025 da TF Castle (Under Exclusive License to White Wolf Entertainment) come parte dell'album Fall - Single
album cover
Data di uscita14 gennaio 2025
EtichettaTF Castle (Under Exclusive License to White Wolf Entertainment)
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM87

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Tony Frank
Tony Frank
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Anthony Franklin Ugochukwu
Anthony Franklin Ugochukwu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
slashbeat
slashbeat
Producer

Testi

To be frank it’s Tony frank
Dem plenty
Wey dey pray my pocket e empty
Oluwa no let them laugh me
Oluwa no let them ask me
Oluebe chimu no
Cause I've tried I've tried
And now I know
I cannot do it on my own oh
Oh no no
Oluwa no let them laugh me
Hicham anya nmiri
Dim Na anya
Hicham anya nmiri
Dim Na anya
Hicham anya nmiri
Dim Na anya
Ekwela ihere mem mo
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me fall fall fall
Wetin I don see mouth no fit talk
Steady on the ground make I no go fall
Man wey dey work shey you gat to chop oh
Oh boy I gat to chop
I wear my agbada
Call my guys
Respect our Egberi papa
Oga SabiNus
You dey for my matter
How e dey be
Oluwa run me the least
Make I see front
Hicham anya nmiri
Dim Na anya
Hicham anya nmiri
Dim Na anya
Hicham anya nmiri
Dim Na anya
Ekwela ihere mem mo
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me fall fall fall
Written by: Anthony Franklin Ugochukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...