album cover
Give
19.237
World
Give è stato pubblicato il 29 novembre 2019 da Kobi Jonz come parte dell'album Naija-Ghana Tape, Vol. 1 - EP
album cover
Data di uscita29 novembre 2019
EtichettaKobi Jonz
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Kobi Jonz
Kobi Jonz
Performer
Dj Boat
Dj Boat
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Okobi
Daniel Okobi
Composer
Joseph Boateng Agyei
Joseph Boateng Agyei
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
David Meli
David Meli
Producer

Testi

Wake them up
Dj Boat
Kobi Jonz
Mama talk say they no dey rush am o
If na true love no need to force am o
Set my eyes on you my life don change
For real
My objective I want your heart
I see how you move your body girl
Olowo laye mo that's why I'm working girl
See my baby see baby Bebe make you no go away
God bless the day wey be say you came my way
Give me love
Give me dance o o
Give me life
Skibii that, make I die for your love
Give me touch make I fall odo
Odoyewu o
Give me love
Give me dance make I dance
Give me touch
Make I feel your body
Give me love
Give me dance make I dance
Give me love odoyewu o
Drop down give me your love my baby
Odoyewu medowo
Oya drop down give me your love my baby
Odoyewu medowo
Drop down give me your love my baby
Odoyewu medowo
Drop down give me your love my baby
Odoyewu medowo
I see how you move your body girl
(I see how you move your body girl)
Olowo la ye mo that's why I'm working girl
(Olowo la ye my baby girl)
See my baby see baby Bebe make you no go away
(No go away ra ra)
Written by: Daniel Okobi, Joseph Boateng Agyei
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...