album cover
De Voice
14
Soul
De Voice è stato pubblicato il 20 dicembre 2024 da CiDAR Africa come parte dell'album Puff Puff Pass / De Voice - Single
album cover
Data di uscita20 dicembre 2024
EtichettaCiDAR Africa
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM103

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Oluwa Berry
Oluwa Berry
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adam Olamilekan Quadri
Adam Olamilekan Quadri
Songwriter

Testi

Shebi nah the same boy
Oluwa berry
No be issue
Hustle everyday nonstop lowkey
I say no be issue
As I Dey work hard still no pay
Shebi nah the issue
How I go make o no way
Bur odaloju
Ojulopesi my gee
No be joke cause am still fighting
And I no worry
Wetin I go tell mommy daddy Iffa no get moni
Irawo Lomono irawo lowonye
Me and my gee steady bombing as we no get choice
And I Dey do my thing my way cause I no won lost
Gbo oun baba jekogbo
Kirakita kodola laye bur jekogbo oo
Shanumi majekin sunkunmo
Come bless me mafimisi iscoming
Gbo oun baba jekogbo
Kirakita kodola bur jekogbo oo
Shanumi majekin sunkunmo
Come bless me mafimisi iscoming
………….
Okay
Where una dey see moni
Make I put body
Who I be I be human being
Normally I Dey do my thing solo
Omo baba ileron Ton gbowolo
Emi layemi mio mani wale
Layewa Aao mani jabo
Layemi Mio mani wale seh o
Aao mani jabo
Gbo oun baba jekogbo
Kirakita kodola laye bur jekogbo oo
Shanumi majekin sunkunmo
Come bless me mafimisi iscoming
Gbo oun baba jekogbo
Kirakita kodola bur jekogbo oo
Shanumi majekin sunkunmo
Come bless me mafimisi iscoming
Written by: Adam Olamilekan Quadri
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...