album cover
Osim
65
Music
Osim è stato pubblicato il 14 dicembre 2024 da kidd wayne come parte dell'album Osim - Single
album cover
Data di uscita14 dicembre 2024
Etichettakidd wayne
LanguageEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM111

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Kidd Wayne
Kidd Wayne
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nwoye princewill chisom
Nwoye princewill chisom
Songwriter

Testi

She want a ride
She no know say me I be the rider
Hmm
In the block is so nice
We bo Dey too talk na the raba pay the price
Not too sorry about everything I did na this stupid maga sef wey Dey carry my money
But I no rest
I enter felony
Me I no Dey fish I won fish in your thing
Enugu boy wey get the mind o
If ba your back I won legalize o
Who bad pass emi amighi mo
Them carry my matter like kilogram o
Call me daddy Omo no be crime o
I no be small boy no be kilobyte o
I get the money make you free your mind o
Men don boku Omo. No be chaise o
Osim this Osim that x8
Osim this Osim that
You won try shey you get mind
I get squad wey go fit gra
As e Dey do you me I no too mind
I get bars
I get vibes
We no dull sef for this side
With our kala up for all night
We Dey ball jeje we no need advice
Elle o
I hear say you don get belle o
Call sisi nene shakara don end no more sere o
Sheybi na you knack
Sheybi na you suck
Sheybi na you run
Sheybi na you puff
All the other guys just Dey wait for the slum
Werey no too laugh Omo na just your turn
Enugu boy wey get the mind o
If na your back I won legalize o
Who bad pass emi amighi mo
Them carry my matter like kilogram o
Call me daddy Omo no be crime o
I no be small boy no be kilobyte o
I get the money make you free your mind o
Men don boku Omo no be chaise o
Osim this osim that
Written by: Nwoye princewill chisom
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...