album cover
Relate
37
Afro-Beat
Relate è stato pubblicato il 27 dicembre 2024 da MRGVN MUSIC come parte dell'album Relate - Single
album cover
Data di uscita27 dicembre 2024
EtichettaMRGVN MUSIC
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM104

Video musicale

Video musicale

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Miracle Aduaka
Miracle Aduaka
Songwriter

Testi

Wetin you dey find dey your mind
E dey Kampe say e no lost
The Journey na why I get drive
I dey try to be my own boss
Shey you wan dey price Kele wey fine
For this economy things don cost
See dem no dey tell tell deaf person
When Kasala e don burst
Ahhn
Na person wey dey work live to ball another day
Steady man dey bomb pass osama bin Laden
Pray for rain to fall before the summer will appear
Cause it go feel so good, it go feel so
I just wan dey Bahamas way
Don't want no bad energy
I'll fly away I need some space
To catch my breath on the way
Can't relate Can't relate
No you cannot relate
Far away far away baby Je ka lo ile
Nobody dey give me Ginja when I fall
So na me wey dey pick myself
See me I want to pull up in a Bema
Make Adenuga dey where the solo makinde
Cause things don cost me I no pause
Carry my cross with my 9 to 5 runs
I no dey like talk cause nobody righteous
If I get small me I no dey pompous oh ahhh
Soldier wey dey run live to fight another day
Nonstop blessings dey come my way
Like highway
I just wan dey Bahamas way
Don't want no bad energy
I'll fly away I need some space
To catch my breath on the way
Can't relate Can't relate
No you cannot relate
Far away far away baby Je ka lo ile
I just wan dey Bahamas way
Don't want no bad energy
I'll fly away I need some space
To catch my breath on the way
Can't relate Can't relate
No you cannot relate
Far away far away baby Je ka lo ile
… say you go put am for my azza
Say I go put am for your body
Make you put am for my azza
Increase the volume
Written by: Miracle Aduaka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...