album cover
Which Way?
1
Afro-Pop
Which Way? è stato pubblicato il 24 gennaio 2025 da Pineapple Waves come parte dell'album Which Way? - Single
album cover
Data di uscita24 gennaio 2025
EtichettaPineapple Waves
LanguageEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM104

Crediti

PERFORMING ARTISTS
KayDee Vibes
KayDee Vibes
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Abraham Iluebe Kadiri
Abraham Iluebe Kadiri
Songwriter
Josh The Menace
Josh The Menace
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Josh The Menace
Josh The Menace
Producer

Testi

Come, naija which way
I dey find who I go send Opay
Why, this boy you dey play?
Be like sapa no wake u up today
One country, two cruise men
One T pain, many Billings
Take risk brother believe it
It just might be your season
So many tins going on but we just gon blame it on system
Me swear the leaders no know say them shitting on these men
These men, they go vex one day them go begin planning their revenge
Answer your fathers name when e burst When dem carry you meet men
Carry men, you don come finish this phase
Make sense, things wey e talk say
You finna do say e plenty
Talented **** I get am plenty
So many bent along the line
E no phase me, but I regret a lot of times
On a daily, time wasted trynna save this
Make e spoil that relationship
Do your own oh
Make I do my own o
Make everybody dey o(have fun with it)
Make everybody dey him dey
Written by: Abraham Iluebe Kadiri, Josh The Menace
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...