album cover
DAD
album cover
DAD è stato pubblicato il 14 febbraio 2025 da Indie come parte dell'album DAD - Single
14 febbraio 2025
EtichettaIndie
LinguaEnglish
BPM
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Dad I know it’s really hard on you
I’ve seen you cry many nights I know I know
Life I know it’s really tough on you
I know say you Dey try , i know I know
Na the school fees wey you give me wey i take Dey enter studio
Sorry say i no eh enter class like you thought I should
No be say I no wan be graduate , but I got to do the things
weh my mates deh do things dem no deh teach for school
Lecturer weh Dey teach me Dey trek go house after class ,
Dey complain everytime for lectures say country hard
And if I no sort , then my result don bad be that
I never chop cause I Dey save to sort the man
I Dey for class but no be there my mind Dey
Hunger weh dey wire me , I no no where the board
Or who deh teach , I no even know the topic
My eyes Dey see two , I Dey reason which day wey my maga wan pay
Man Dey wakadupe with only 1k for opay
5h na my tp to woji estate Hk
na the place I deh Dey find my daily bread
Pale no vex I go make sure I man make am for here cus
Dad I know it’s really hard on you
I’ve seen you cry many nights I know I know
Life I know it’s really tough on you
I know say you Dey try , i know I know
Written by: daniel obadiah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...