album cover
War
3
Afro-Beat
War è stato pubblicato il 21 febbraio 2025 da WIFF come parte dell'album SON OF A WARRIOR - EP
album cover
Data di uscita21 febbraio 2025
EtichettaWIFF
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM125

Video musicale

Video musicale

Testi

Ewodio Nnem
Na better market
Na him carry ezemo
Come hereeeee
Unufenda unufendi
Unufenda unufendi
Unufenda unufendi
Unufen jubelebu eleee
Unufenda unufendi
Unufenda unufendi
Unufenda unufendi
Unufen jubelebu eleee
Emilokan gberere
Moti ibadiii oooo
Omologo kanana
Travel oversea oooo
The money you dey find
E dey for my body o
Dey for my body
The money dey
For my body oooo
Many many many
Many men dey
Wey Dey para
Because I dey my own
Many many many
Many men say
If I nor dobale
Dem nor go post me
Many many people
Wey dey cho cho cho
I nor dey reason
Their talk oooo
But if you carry
Your ekele come
My front you go
Hail oooooo
When money nor dey
Dem go run away ooo
When money don dey
See kele wey full
My lane ooooo
E go be like play
But this matter
E be real oooo
Na so we all take
Dey for ugbiyoko
The place where
I dey ooo mmmm
Unufenda unufendi
Unufenda unufendi
Unufenda unufendi
Unufen jubelebu eleee
Unufenda unufendi
Unufenda unufendi
Unufenda unufendi
Unufen jubelebu eleee
Emilokan gberere
Moti ibadiii oooo
Omologo kanana
Travel oversea oooo
The money you dey find
E dey for my body o
Dey for my body
The money dey
For my body oooo
Written by: Tony fred ikhuenbor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...