album cover
Omalicha
52
Afro-Beat
Omalicha è stato pubblicato il 21 febbraio 2025 da BROS ENTERTAINMENT come parte dell'album Omalicha - Single
album cover
Data di uscita21 febbraio 2025
EtichettaBROS ENTERTAINMENT
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM111

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Manuel Dope
Manuel Dope
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ernest Abongo
Ernest Abongo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Fimfim
Fimfim
Mixing Engineer
Denzik
Denzik
Assistant Producer
Skool Beatz
Skool Beatz
Producer

Testi

Ouu ou ou ou ou Darkness nie
I say Omalicha, come give me wine no be bitter Breakfast in bed as usual
Make i go down for a dinner
Omo on my east side yeah
West side yeah no one before you
Na my north side yeah, the southern yeah yeah
No one after you my girl
My koko and my formula girl
Mwantiti and my pain killer girl
Like Davido and Chioma oh my God
Na dem dey cry o cry oh for our love o
Love wey we no go give them
Them jealous say ibi you err
I say dey cry o cry oh for our love o
Love wey we no go give them
Them jealous say ibi you err
I say omalicha come gimme wine no be bitter
Breakfast in bed as usual
Make i go down for a dinner o for a dinner
Omalicha come gimme wine no bitter
Breakfast in bed as usual
Make i go down for you, go down for you
Your love dey make man dey dribble like Messi
Mm na the 18 yard i go shoot for there
Them all go call the referee (mmm, the referee Colina)
Chinedu my babe good
My all for you girl come give me blues
Then ago add my reggae to you
Then i go tellem say you wey i choose
Mami come closer make we do goodsin
Come give me vibe i be your dickson
Na because of you i dey reason
Sin plus you ego be big thing
Mami come closer make we do goodsin
Come give me vibe i be your dickson
Na because of you i dey reason
Sin plus you ego be big thing
I say omalicha come gimme wine no be bitter
Breakfast in bed as usual
Make i go down for a dinner o for a dinner
Omalicha come gimme wine no bitter
Breakfast in bed as usual
Make i go down for you, go down for you
I say omalicha come gimme wine no be bitter
Breakfast in bed as usual
Make i go down for a dinner o for a dinner
Omalicha come gimme wine no bitter
Breakfast in bed as usual
Make i go down for you, go down for you
Written by: Ernest Abongo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...