album cover
ololufe
album cover
ololufe è stato pubblicato il 17 febbraio 2025 da Aquastar nation come parte dell'album ololufe - Single
Released17 febbraio 2025
EtichettaAquastar nation
LinguaEnglish
BPM111
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Many guys dey for you
Many men dey fall for you
And me sef dy run to you
Killma sup baby boo
I dey complain to you
My loving no be cruise
You say na only me
Wey get dix your kidney two
Ololufe jowo mai loor
Tori iwo nii iyo aye mii
Ololufe jowo mai loor
Tori iwo nii iyo aye mii
Ohhhhhh
Laye mii
Ohohhhhh
Ade mi
Ohhhhhh
Ife aye mii
Ohohhhhh
Laye mi
She dy feel unbothered
She trust my love no be lie
Your friends jus dy wonder
Say d guy no leave her rara
I dy gift her surprises
Agba baller with the steeze
My love come with jealousy
Minho dey learn no be film
Ololufe jowo mai loor
Tori Iwoni iyo aye mii
Ololufe jowo mai loor
Tori Iwoni iyo aye mii
Ohhhhhh
Laye mii
Ohohhhhh
Ade mi
Ohhhhhh
Ife ayemi
Iaye mii
Written by: Olayinka Ahmed Olayigbade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...