album cover
Answer
6
Afro-Beat
Answer è stato pubblicato il 7 marzo 2025 da Unique Media Entertainment 1027 come parte dell'album Answer - Single
album cover
Data di uscita7 marzo 2025
EtichettaUnique Media Entertainment 1027
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM103

Crediti

PERFORMING ARTISTS
COMPOSITION & LYRICS

Testi

I never knew this life is somehow…
When money nor Dey he like you Dey smell
Nothing you talk wey he Dey make sense ohhh
On friends no family you become homeless (tell themmm)
Sub verse
Daddy mo, daddy mo!!
He don tey, when I don Dey knock
N a here I Dey wey joe bit enter
Na here I Dey wey Rema enter
Chorus
Na ask I Dey ask say wetin be my crime
Wetin be my crime
Na ask I Dey ask say wetin be my crime
Wetin be my crime
Eledumare, what is the reason for this delay
Wetin be my crime
Na ask I Dey ask (*3)
Wetin be my crime
Sub Chorus
Answer my prayer the way you answer dangote
Answer my prayer the way you answer Jim Ovie
Answer my prayer the way you answer Otedola
Answer my prayer the way you answer E Money
Second verse
Now wey be say money nor come Dey even those ones wey you help before
Na them go call you Father Christmas
See mumu wey nor sabi invest
It was once said the higher investment is what you invest on human being
But right now it not like that (tell themmm)
Sub verse
Daddy mo, daddy mo!!
He don tey, when I don Dey knock
N a here I Dey wey joe bit enter
Na here I Dey wey Rema enter
Chorus
Na ask I Dey ask say wetin be my crime
Wetin be my crime
Na ask I Dey ask say wetin be my crime
Wetin be my crime
Eledumare, what is the reason for this delay
Wetin be my crime
Na ask I Dey ask (*3)
Wetin be my crime
Sub Chorus
Answer my prayer the way you answer dangote
Answer my prayer the way you answer Jim Ovie
Answer my prayer the way you answer Otedola
Answer my prayer the way you answer E Money
Papa mama Dey wait for me
Friends and Family Dey wait for me
little children Dey wait for me
Ever my kids Dey wait for me
Even my fans overseas them too them Dey wait for me
Even those am destine to help them too Dey wait for me
Chorus
Na ask I Dey ask say wetin be my crime
Wetin be my crime
Na ask I Dey ask say wetin be my crime
Wetin be my crime
Eledumare, what is the reason for this delay
Wetin be my crime
Na ask I Dey ask (*3)
Wetin be my crime
Unique sound
They don’t know nothing about life
Life is give and take
Is what you give out that why you get back
It Nikely sound factory
Written by: Nikely David Nwanjie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...