album cover
Okay
album cover
Okay è stato pubblicato il 28 marzo 2025 da Timely Mystro Entertainment come parte dell'album Jack Of Altrayd
Released28 marzo 2025
EtichettaTimely Mystro Entertainment
LinguaEnglish
BPM101
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Somebody check on me
Make I no commit
Or make I no go do something wey funny
Hope say you hear me?
Cos I feel lost and I'm so lonely
Shayo no dey work again
If na electric make dem shock my brain
365 yet no happy days
How many times I go blow trees?
My conscience dey taunt me
My doctor say make I slow down
Keep your tequila I am sober
Under the rain and the sun
Everyday on the run
What have I done so wrong?
Do I have to face these storms?
Under the rain and the sun
Everyday on the run
What have I done so wrong?
Do I have to face these storms?
But I go dey okay my jiggy
Dey okay my jiggy
I no dey fear because say I believe
(Because say I believe)
But I go dey okay my jiggy
Dey okay my jiggy
I no dey fear because say I believe
(Because say I believe)
Some many things dey bother me
But na Holy Ghost dey cover me
When I dey pray I dey on my knees
Protect me from my enemies, bad company
My sanity and my peace of mind
E be like say I dey craze sometimes
My joy run away when e suppose overflow
But I must reap everything that I sow
That's why I stay up I no sleep for night
If I light one I go dey alright
Puff puff pass, my eye don kprass
No apologies I dey shoot on sight
Under the rain and the sun
Everyday on the run
What have I done so wrong?
Do I have to face these storms?
Under the rain and the sun
Everyday on the run
What have I done so wrong?
Do I have to face these storms?
But I go dey okay my jiggy
Dey okay my jiggy
I no dey fear because say I believe
(Because say I believe)
But I go dey okay my jiggy
Dey okay my jiggy
I no dey fear because say I believe
(Because say I believe)
Written by: Emmanuel Ugochukwu Pius
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...