album cover
Lifeline
1
Afro-Beat
Lifeline è stato pubblicato il 28 febbraio 2025 da Afroobird come parte dell'album Desire Vol II - EP
album cover
Data di uscita28 febbraio 2025
EtichettaAfroobird
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM93

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Msughter Shaapera Nuel
Msughter Shaapera Nuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Joseph Ejembi
Joseph Ejembi
Executive Producer

Testi

All your friends
Dem tell me say you bad
But I see you
Oyine I dey miss you
very much can I see you
E bin rough you no still comot
Other girls cannot
All day for four days
I dey look your fine face
And you no dey bring me sadness olun
You dey show me kindness
Girlie you be my oxygen
You are my glycogen
Food for my soul
Sundown man down
Body dey do me one kind
In this life and in the next
You be my lifeline nothing else
Sundown man down
Body dey do me one kind
In this life and in the next
You be my lifeline nothing else
Oh oh oh oh
Na you be my lifeline
Oh oh oh oh
You put my life on the right line
Me and you We don getti one bond
Leaving you no be option o
If e spoil baby we go fix am o
I go be your mechanic panel beater o
I never feel something this strong
Maybe I'm obsessed
I am addicted to your touch
Maybe I'm possessed
E bin rough you no still comot
You no still comot
Other girls cannot
I give you my heart and more
Coz you got my heart unlocked
Sundown man down
Body dey do me one kind
In this life and in the next
You be my lifeline nothing else
Sundown man down
Body dey do me one kind
In this life and in the next
You be my lifeline nothing else o
Oh oh oh oh
Na you be my lifeline
Oh oh oh oh
You put my life on the right line
Oh oh oh oh
Na you be my lifeline
Oh oh oh oh
You put my life on the right line
Written by: Msughter Shaapera Nuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...