album cover
Survive
album cover
Survive è stato pubblicato il 14 febbraio 2025 da Jaymarc come parte dell'album Tunes by Jaymarc - EP
Data di uscita14 febbraio 2025
EtichettaJaymarc
LinguaEnglish
BPM103
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Just Another Day (Naija Way)
Wake up late, NEPA take light,
Phone no charge, wahala don start.
Step outside, danfo too tight,
Omo, this Lagos life no be for the weak!
It’s just another day, we go find our way,
Small small hustle, e go pay.
No matter wetin sup, we go dance, we go vibe,
Na so we dey live, na so we survive.
Traffic long, but my jam dey play,
Mummy call say make I pray.
Work no sure, but we move still,
Tonight we go flex, make we catch some chills.
It’s just another day, we go find our way,
Small small hustle, e go pay.
No matter wetin sup, we go dance, we go vibe,
Na so we dey live, na so we survive.
Written by: Chibueze Marcus

Loading...