Video musicale
Video musicale
Crediti
PERFORMING ARTISTS
Zlatan
Rap
FOLA
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Omoniyi Temidayo Raphael
Songwriter
Odunlami Afolarin Temioluwa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Chechdaproducer
Producer
Testi
[Verse 1]
Sometimes when e no dey
Ṣebi na you I dey call when e no dey
When I dey for dying minute, you go show face
Ah, show face
Ọrọ yii wa fọlọgbọn, fun oloye
O mọ, olowo lo n gbayi lode
Make Lucky Udu no go whine me for old age
Ah, old age (Ibilẹ!)
[Chorus]
I just want things to get better, ko pọ, ko dun pa
And me I be working, mo ni cheddar, ani mo fẹ buga
Hmm, yeah, yeah, yeah, I swear I can't deny
Yeah, yeah, yeah, yeah, I swear I can't deny
[Chorus]
I just want things to get better, ko pọ, ko dun pa
And me I be working, mo ni cheddar, ani mo fẹ buga
Yeah, yeah, yeah, yeah, I swear I can't deny
Yeah, yeah, yeah, yeah, I swear I can't deny
[Verse 2]
Dangote still striking deals
Adeleke just buy new private jet and you say make my grind reduce
I don see who get before wey no get again, na why my morale dey boost
My soldier dey shine him boot
I no dey follow anybody catch cruise
Na my dentist get business with my 32
I don see who dem use money collect him, babe
BadboyJago go fit relate
As I dey work, God put icing on top my cake
Put all my enemies to shame
I focus
Pay the price, no be say e no cost
Go mọṣalaṣi, I go church
That ugly boy wey no fit afford okirika back then don get full store
[Chorus]
I just want things to get better, ko pọ, ko dun pa
And me I be working mo ni cheddar, ani mo fẹ buga
Hmm, yeah, yeah, yeah, I swear I can't deny
Yeah, yeah, yeah, yeah, I swear I can't deny
[Chorus]
I just want things to get better, ko pọ, ko dun pa
And me I be working mo ni cheddar, ani mo fẹ buga
Yeah, yeah, yeah, yeah, I swear I can't deny
Yeah, yeah, yeah, yeah, I swear I can't deny
[Verse 3]
Start to dey put strength if the matter na money
Make them no comot you for settings
Procrastination fit turn a man to dundee
Ṣaanu mi, yah Robi
And if you no dey relent, wassup?
Every suffer get him own bus stop
As Ronaldo dey find World Cup
After the rainy days, then comes the sunny days
Location must be televised
No be everyone for UK na him dey okay
9 to 5 want to make them paralyze
But we go dey okay, who get belle get due date
Can you see the convoy police for my Hilux? Girls love it when dey come around
Around, around
[Outro]
I just want things to get better, ko pọ, ko dun pa
Eh, ni cheddar ani mo fẹ buga
Yeah, yeah, yeah, yeah, I swear I can't deny
Yeah, yeah, yeah, yeah, I swear I can't deny
Written by: Odunlami Afolarin Temioluwa, Omoniyi Temidayo Raphael