album cover
Bog
2
World
Bog è stato pubblicato il 31 marzo 2025 da G Music’s Unlimited come parte dell'album Bog - Single
album cover
Data di uscita31 marzo 2025
EtichettaG Music’s Unlimited
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM103

Video musicale

Video musicale

Testi

You know what time is it?
It's Gidi O'clock
Baba mi loloko tin wako
Ma se gbagbe omo sinu oko
Baba mi loloko tin wako
Mase gbagbe omo re lowa ninu oko
As I dey comot for my house
I dey go outside (I dey go outside)
I believe, i believe, I believe, I believe on God o
As I dey comot for my house
I dey go outside
I believe, I believe, I believe, I believe on God o
Na waytin I go chop I Dey find
Make I no go jam agbako for my life
Steady on my grind
Money money on my mind
Na Waytin I go chop I Dey find
Make I no go jam agbako for my life
Steady on my grind
Money money on my mind
Make dem dey see me on top
I pray make your mercy locate all my struggles
Fly to Paris to London I Dey on tour
Ni gbogbo agbaye Orin mi ni ko ma ko
Make dem dey see me on top
I pray make your mercy locate all my struggles
Fly to Paris to London I dey on tour
Ni gbogbo agbaye Oro mi ni kan ma so
As I dey comot for my house
I dey go outside
I believe, I believe, I believe I believe on God o
Even when the storm dey para
And there is no way out
I believe, I believe, I believe, I believe on God
Baba God wey do this one
He go do another one
Count your blessings one by one
E plenty gan E plenty
Baba God wey do this one
He go do another one
Count your blessings one by one
E plenty gan E plenty
Make dem dey see me on top
I pray make your mercy locate all my struggles
Fly to Paris to London I Dey on tour
Ni gbogbo agbaye Orin mi ni ko ma ko
Make dem dey see me on top
I pray make your mercy locate all my struggles
Fly to Paris to London I Dey on tour
Ni gbogbo agbaye Oro mi ni kan ma so
(Ko ma so)
I believe, I believe, I believe, I believe on God o
As I dey comot for my house
I dey go outside (Go outside)
I believe, I believe, I believe, I believe on God o
As I dey comot for my house
I Dey go outside (Go outside)
I believe, I believe, I believe, I believe on God o
Make dem dey see me on top
I pray make your mercy locate all my struggles
Fly to Paris to London I Dey on tour
Ni gbogbo agbaye Orin mi ni ko ma ko
Make dem dey see me on top
I pray make your mercy locate all my struggles
Fly to Paris to London I Dey on tour
Ni gbogbo agbaye Oro mi ni kan ma so
Make dem dey see me on top
I pray make your mercy locate all my struggles
Fly to Paris to London I dey on tour
Ni gbogbo agbaye Orin mi ni ko ma ko
Make dem dey see me on top
I pray make your mercy locate all my struggles
Fly to Paris to London I Dey on tour
Ni gbogbo agbaye Oro mi ni kan ma so
Written by: Makinde Gideon O
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...