album cover
Palava
397
Afro-Beat
Palava è stato pubblicato il 27 marzo 2025 da Marfada Records come parte dell'album Palava - Single
album cover
Data di uscita27 marzo 2025
EtichettaMarfada Records
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM107

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Osatare Elijah Victor
Osatare Elijah Victor
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
KLASICKBEATZ & HAYSTIXX BEAT
KLASICKBEATZ & HAYSTIXX BEAT
Producer
Emmanuel
Emmanuel
Mastering Engineer

Testi

See the palazzo wey you wear cross my circumference
Shey you nor dey fear?
Body na water
Girl, my mind dey there
Allow me to tarnish your image with my money
Baby, you don buy market o
[Chorus]
Girl, na palava
Palava
Girl, na palava
Palava
Girl, na palava
Palava you dey find o
[Chorus]
Girl, na palava
Palava
Girl, na palava
Palava
Girl, na palava
Palava you dey find o
[Verse 1]
You carry your bum bum come out for my door
You say, "Thou shall not touch"
Wetin you dey find, you go see am
Oh walahi walahi, your body high man
Pass Arizona, yeah
Take me to the place I nor go fit come back
Girl, I wan die there
[Chorus]
Girl, na palava
Palava
Girl, na palava
Palava
Girl, na palava
Palava you dey find o
[Chorus]
Girl, na palava
Palava
Girl, na palava
Palava
Girl, na palava
Palava you dey find o
Written by: Osatare Elijah Victor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...