album cover
Maybach
52
Music
Maybach è stato pubblicato il 21 marzo 2025 da Warner Music Africa come parte dell'album LIVEWIRE - EP
album cover
Data di uscita21 marzo 2025
EtichettaWarner Music Africa
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Video musicale

Video musicale

Testi

Taking up my pride
And working on my defenses
I don wear jersey
Una go see something
I’m taking all my time
To settle all my differences
I know I no kill person
I know where I’m coming from
One step a day or two steps a day
Anyhow e be we still gather dey
man gats to find him own way
I face my front i dey your own lane
Uhmmm my mama say
Son of man wicked oh
Devil sef e no wicked oh
My God e pass dem oh
So I go kpo kpo kpo
Kpo cannabis
In a Maybach
Smoking cannabis
I don get one new melody
Habibi dibibidibi
Kpo kpo kpo
Kpo cannabis
In a Maybach
Smoking cannabis
I don get two new melodies
Habibi dibibidibi bibi
I dey grind when my battery low
Bad man gats to let them know
As we dey work make e for dey show
And you know how the go dey go
Omo mo ti gboja yo
Edakun mi ole pariwo
Komole ko ma bere jo
I gats to let them know say
One step a day or two steps a day
Anyhow e be we still gather dey
man gats to find him own way
I face my front i dey your own lane
Uhmmm my mama say
Son of man wicked oh
Devil sef e no wicked oh
My God e pass dem oh
So I go kpo kpo kpo
Kpo cannabis
In a Maybach
Smoking cannabis
I don get one new melody
Habibi dibibidibi
Kpo kpo kpo
Kpo cannabis
In a Maybach
Smoking cannabis
I don get two new melodies
Habibi dibibidibi bibi
Written by: Eyiaromi Daniel Adetokunbo, King David Adeboye, Olawale Adeola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...