album cover
SBW
album cover
SBW è stato pubblicato il 29 marzo 2024 da KVLT come parte dell'album SBW / Wetin I Do - Single
Data di uscita29 marzo 2024
EtichettaKVLT
LinguaEnglish
BPM111
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Swear it’s not funny
Kele get body
She taking my money
When the money dey she dey call me honey
When e no dey she dey call me monkey
Play with my Johnny
Egbami oshe
She be telling me story
Say she know glory
Killing me slowly
You must not know me
I’ma mu’fucking OG
Biggi backa
She carry for her back don dey make a man go mad
Extraordinary something she dey carry for her back
You don make me loose my sense I know wey I take waka
Medication, make I burn my cigarette I wan feel away
Ahh been where
(Shawty been where)
Ahh been where
(Girl I’ve been waiting )
Shawty been where
Ahh been where
(Oh girl I’ve been waiting )
Shawty been where
Ahh been where
Where ya location
(Make you send me your location )
Shawty been where
Ahh been where
Swear it’s not funny
Kele get body
She taking my money
When the money dey she dey call me honey
When e no dey she dey call me monkey
Play with my Johnny
Egbami oshe
She be telling me story
Say she know glory
Killing me slowly
You must not know me
I’ma mu’fucking OG
I’ma mu’fucking OG
Make me feel right
And the Kele look nice on lowkey
No dey shine light
Make we no fight
She a darkness child unholy
My prayer tonight
Make I off light make I hold am tight
Go slowly
Give me four times before the morning light
Ahh been where
(Shawty been where)
Ahh been where
(Girl I’ve been waiting )
Shawty been where
Ahh been where
(Oh girl I’ve been waiting )
Shawty been where
Ahh been where
Where ya location
(Make you send me your location )
Shawty been where
Ahh been where
Written by: Chukwuka Igwe, Primaeu Ogungbe, Usommi bassey essien

Loading...