album cover
Union
3249
Afro-Beat
Union è stato pubblicato il 15 maggio 2024 da Encore Recordings come parte dell'album 757 (EP)
album cover
Data di uscita15 maggio 2024
EtichettaEncore Recordings
LanguageEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM92

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
KOJO BLAK
KOJO BLAK
Performer
mcdonald braide
mcdonald braide
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Joshua Nkansah
Joshua Nkansah
Songwriter
Isaac Odoi
Isaac Odoi
Songwriter
Gabriel Mensah
Gabriel Mensah
Songwriter
mcdonald braide
mcdonald braide
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tough
Tough
Producer
Ugly
Ugly
Producer

Testi

[Verse 1]
You carry energy for your body
And the medicine wey dey make man dey horny
She got my picture for gallery
But she con dey do her body like sey she no know me
My baby no dey do busy body
Make my thing stand longer on a journey
You cover up all of your body
All them other boys them no even go dey notice
[PreChorus]
Your booty banging
Baby na the reason I dey want give you all of my money, my money
You the only reason me no carry panadol for my body
You study pharmaceutical for my loving
Your body like bulldozer, you be heavy
Body overload you dey physically hold
Oh no no
[Chorus]
Girl me loving that your (Waist)
Will you gimme little (Shake)
Cos you whine better (Yeah)
And align better (Yeah)
Dutty wine like you from Jamaica
High me like cocaina
Girl me loving that your (Waist)
Will you gimme little (Shake)
Cos you whine better (Yeah)
And align better (Yeah)
Dutty wine like you from Jamaica
High me like cocaina
[Verse 2]
I no fit lie you dey ginger
Only you wey fit in my uniform
I no fit drag you into danger
Na you dey comfort me, my darling
You make I follow you like a maniac
No man fit divide our union
Many pretty girls you be different
You be decent and them no fit notice
[PreChorus]
Your booty banging
Baby na the reason I dey want give you all of my money, my money
You the only reason me no carry panadol for my body
You study pharmaceutical for my loving
Your body like bulldozer, you be heavy
Body overload you dey physically hold
Oh no no
[Chorus]
Girl me loving that your (Waist)
Will you gimme little (Shake)
Cos you whine better (Yeah)
And align better (Yeah)
Dutty wine like you from Jamaica
High me like cocaina
Girl me loving that your (Waist)
Will you gimme little (Shake)
Cos you whine better (Yeah)
And align better (Yeah)
Dutty wine like you from Jamaica
High me like cocaina
Written by: Gabriel Mensah, Isaac Odoi, Joshua Nkansah, mcdonald braide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...