album cover
Eiya
3
Music
Eiya è stato pubblicato il 23 febbraio 2024 da OCK Distro come parte dell'album Breakthrough - EP
album cover
Data di uscita23 febbraio 2024
EtichettaOCK Distro
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM96

Crediti

PERFORMING ARTISTS
EdThePlayer
EdThePlayer
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ogbu Emmanuel Eden
Ogbu Emmanuel Eden
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Emtunes
Emtunes
Producer

Testi

EdThePlayer yeah yeah yeah
Yeah yeah
E don done oh
Gbes
Steady on my grind I dey race
Me no send wetin people dey say
Cause I jejely dey for my lane
For my lane and
Craze
Anybody wey wan complicate
This my lane wey no easy to dey
Road rough but I no fit to delay
To delay
Water wey no dey flow oh
Rain fit to push dey go oh
Sun wey no gree to show oh
Cloud fit to give am road
Make I chop first before I continue
Cause na who bellefull fit to hustle new
God dey my back so it's up soon oh
Up soon oh oh ah
Eiya Eiya Eiya
Blessings dey my area
Money come my way now
Eiya Eiya Eiya
If you come dey jonze for area
Comotie for my way now
Eiya Eiya Eiya
Eiya Eiya Eiya
Eiya Eiya Eiya
Eiya Eiya Eiya
If you come dey jonze for area
Comotie for my way now
Emi ole gboro
Moti so fun tono
The kind thing wey you come dey soro
Ogbanje wan dey play me soko
But he no gree
But he no gree yeah
Me I know say all man we get destiny
But my destiny you no fit compare with it
Cause my star shine
Like a Diamond
In the night time
You go losie Omo if you wrestle me
Eh eh eh eh
Eh eh eh eh
I give thanks to the most high
My blessings no dey waste time
Mogbe oh Mogbe
Gobe oh Gobe
If you try to run me down
Me I go boost my signal
Eiya Eiya Eiya
Blessings dey my area
Money come my way now
Eiya Eiya Eiya
If you come dey jonze for area
Comotie for my way now
Eiya Eiya Eiya
Eiya Eiya Eiya
Eiya Eiya Eiya
Eiya Eiya Eiya
If you come dey jonze for area
Comotie for my way now
Written by: Ogbu Emmanuel Eden
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...