album cover
INIM
40
Afro-Beat
INIM è stato pubblicato il 31 marzo 2025 da BLU NATION come parte dell'album BLU MAGIC - EP
album cover
Data di uscita31 marzo 2025
EtichettaBLU NATION
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM109

Testi

I'm on my skushies and i gat my loud oh
I remember days when i no fit drop oh no
Bye Bye to my past, they were fucked up days
Bye Bye to my... they were fucked up days
This is evergreen, make you tell kazeem
Tell am sey my sound e don dey port like gold
From East to West
North to South
East to West
North to South
Listen to my Makosa, Dance to my Makosa
Make we dey denge pose, I go dey denge denge pose
Listen to my Makosa, Dance to my Makosa
Make we dey denge pose, Make we dey Dance Dance
{Lead Guitar Interlude}
I got love I got love for my family (for my family)
Enemies wan kill me but dem still no reach
But dem no fit reach
Follow me Follow me Make we go parry
Make we go faajii, make we go faajii
This is evergreen, make you tell kazeem
Tell am sey my sound e don dey port like gold
From East to west, North to South
East to West, North to South
Listen to my Makosa, Dance to my Makosa
Make we dey denge pose, i go dey denge denge pose
Listen to my Makosa, Dance to my Makosa
Make we dey denge pose, Make we dey Dance Dance
Written by: Fabian Inim
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...