album cover
SNAKES UNDERGROUND
77
Afro-Beat
SNAKES UNDERGROUND è stato pubblicato il 11 aprile 2025 da 2310336 Records DK come parte dell'album SNAKES UNDERGROUND - Single
album cover
Data di uscita11 aprile 2025
Etichetta2310336 Records DK
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM101

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Difrnt
Difrnt
Harmony Vocals
Chetzy
Chetzy
Harmony Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Difrnt
Difrnt
Songwriter
Chetzy
Chetzy
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Zeldak
Zeldak
Producer
Yussy Beats
Yussy Beats
Co-Producer

Testi

What you gonna do
What you gon do
What you gonna do when they come for you
As for me I no dey overdo
Stay in my lane make problem no dey
Tonight we are making money
I grind the type wey dey enter body
Make smallie no go look me less
I no be lawma I no dey take rubbish
Gboriwole shanawole
Ori mi gbona get high spirit
Fire down me I no get limit
As you see me so you no fit see me finish
I seee you
Energy be like glass I see through
All the fakes all around me
Na why me I protect my peace
Snakes underground but they can't bite me
Can't bite can't bite
Many thing I dey see give me red eyes
Red eyes red eyes
Too many times wey dem under estimate
How many times you go fail before you learn
Not even the type to tolerate
You no fit to dey my side If you nuh real
You no go like to see my crase
If you no want to cooperate
Make you park to the side
Me I no get e time to waste
Two middle fingers for your face
I say park to the side
But this time
Anything way stress me I go ditch am
I no fit to come de fight like Batista
I just want 200 thousand for my nika
Balling to the sunrise
See all of the sound way I dey supply
Only thing remaining self na Gods time
Anything forget me I go run am
E con dey be like surprise
See all of the struggles way I don pass
Person way oluwa self don co-sign
Anything way stress me I go dust am
Snakes underground but they can't bite me
Can't bite can't bite
Many thing I dey see give me red eyes
Red eyes red eyes
Too many times wey dem under estimate
How many times you go fail before you learn
Not even the type to tolerate
You no fit to dey my side If you nuh real
Written by: Chetzy, Difrnt
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...