album cover
AWAY
3
Alternative
AWAY è stato pubblicato il 8 aprile 2025 da 2025 Raphbillz / Hypalabs come parte dell'album AWAY - Single
album cover
Data di uscita8 aprile 2025
Etichetta2025 Raphbillz / Hypalabs
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM119

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Raphbillz
Raphbillz
Performer
Raph olidi
Raph olidi
Sampler
COMPOSITION & LYRICS
Raph olidi
Raph olidi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kayzee
Kayzee
Producer

Testi

Me I dey let them know
Boshen lo
And as the gbedu de go o
On a low
Me I dey feel alright
I no fit deny
I Dey feel the vibe
Energy online
I no fit deny
Me I dey feel alright
Feel alright
Feel alright
Feel alright
Feel alright
Away away
Go far away
Away away
Go far away
Say the gbedu e Dey carry me go far away
Gbedu e Dey carry me go far away
 
Dem been no wan make I go far
But me I put them on tension
All of them calling me local
Big them never catching me sober
Kalakuta, Ayewada
Dem wan hold me
Sheni mo jakpa
Say my music dey travel the border
Everywhere me I go ,we dey bother
Na my gbedu dey Killy their body
Me I like them girl wey dem soji
5 milli on a roll and ain't stopping
See your girl don Dey tag me for story
How many girl wan chop me
Yeah my wrist do floody
Ice on me on figi
I don't care I just want the money
I no fit deny
I Dey feel the vibe
Energy online
I no fit deny
Me I dey feel alright
Feel alright
Feel alright
Feel alright
Feel alright
Away away
Go far away
Away away
Go far away
Say the gbedu e Dey carry me go far away
Gbedu e Dey carry me go far away
Written by: Raph olidi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...