album cover
SHUTDOWN
album cover
SHUTDOWN è stato pubblicato il 11 giugno 2025 da 3297469 Records DK2 come parte dell'album GOD NEVER FAILS - EP
11 giugno 2025
Etichetta3297469 Records DK2
LinguaEnglish
BPM187
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Becoz I'm a bad boy from sango
Dem say I no fit blow ha kilode
Wereey full my head
Wey I go port, omoh na season oh
Sho ti ye
Very soon you go see me for royal rumble
Olohuh
Omoh, no be fumble oh
Cos plenty I getyy plenty famz for my lungu
Me like mi life wen I take my marijuana
Who be that fine girl sitting at the corner
Me ready to spend all of my dollar
If you ready to hmm hmm my cucumber ah
She like free money but she no wan gum body
No be for here oh baby make you go front
 Cos all my **** wey dey here be de burst azul
Anytime wey we go club
Kasala don burst oh
Yawa don sup for their bustop ohh
When I step on stage omo na shutdown ohhh
With dem bad bitch late night on d high way
Smoke my janja wey de gimme all the migrane
Early morning on my kneel n pray to jah
Make goodness and mercy dey come my way
Written by: Morenikeji Samson Odunayo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...