album cover
Therapy
1241
Afro-Beat
Therapy è stato pubblicato il 9 maggio 2025 da Shock Absorbers Music come parte dell'album WA JO PA
album cover
Data di uscita9 maggio 2025
EtichettaShock Absorbers Music
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Bad Boy Timz
Bad Boy Timz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oloruntimilehin Timothy Olorunyomi
Oloruntimilehin Timothy Olorunyomi
Songwriter

Testi

[Verse 1]
10 friends can't play for 10 years ko tete ye mi
I dey carry person along but ko tele mi
I dey feel alone even around family
Everyday on kpoli I just comot from therapy
[PreChorus]
Won yo won ni setting
No fit count all of these blessing
Now the world is listening and the world resetting
Mo de ma mix mi cana yen with Benson
Padi mi bawo lo she jen sin
Bere mole mujo mi o jeje
Bere molo mujo mi o gbese eh
[Chorus]
I wish I could fly
I wish I could fly away
To a place they don't know
I wish I could fly away
[Verse 2]
Lost some friends over money, over kpekus, over pride
Over something wey no matter for real life
Mi o shojo mi o foh mi o foh mi
Superhero no dey drop gbebu everytime normal style
Timi come outside the sun dey shine
The sun the shine
[PreChorus]
Won yo won ni setting
No fit count all of these blessing
Now the world is listening and the world resetting
Mo de ma mix mi cana yen with Benson
Padi mi bawo lo she jen sin
Bere mole mujo mi o jeje
Bere molo mujo mi o gbese eh
[Chorus]
I wish I could fly
I wish I could fly away
To a place they don't know
I wish I could fly away
Written by: Oloruntimilehin Timothy Olorunyomi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...