album cover
Confess
79
Music
Confess è stato pubblicato il 15 maggio 2024 da Promphizy / ONErpm come parte dell'album Confess - Single
album cover
Data di uscita15 maggio 2024
EtichettaPromphizy / ONErpm
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM89

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Promphizy
Promphizy
Performer
Jesse Kallamu
Jesse Kallamu
Vocals
Pomack Joel Dennis
Pomack Joel Dennis
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Jesse Kallamu
Jesse Kallamu
Songwriter
Pomack Joel Dennis
Pomack Joel Dennis
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jesse Kallamu
Jesse Kallamu
Producer
Auxfeel
Auxfeel
Producer
Bezaking
Bezaking
Co-Producer

Testi

Do you want to fight all night?
Abi you want to dey alright?
Biko talk oh make i understand wetin dey your mind
Abi you want to go and follow another man baby?
Biko make you yarn baby
Coz me i no wan fight baby
If you want to leave oh biko leave and stop confusing me
do you want to go baby abi you want to stay baby?
If you want to leave oh biko leave and stop confusing me
do you want to go baby abi you want to stay baby confess oh yeah
Yes oh yes
For you i leave my ex (oh ex oh)
You sef you know the rest (oh yes oh yes)
So why you come the para come the vex oh philona
Confess oh yes
shebi you enjoy the sex oh yes
what's up baby?
abi you let another man chop baby
tell me baby
is it true?
If you want to leave oh biko leave and stop confusing me
Let me know
are you using me?
shebi you the whine me ni (oh yea)
If you want to leave oh biko leave and stop confusing me
do you want to go baby abi you want to stay baby confess oh yeah!
Written by: Jesse Kallamu, Pomack Joel Dennis
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...