album cover
Freestyle
3573
Music
Freestyle è stato pubblicato il 27 aprile 2025 da Kolex Melo come parte dell'album Madam Meat Pikin
album cover
Data di uscita27 aprile 2025
EtichettaKolex Melo
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM95

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Kolex Melo
Kolex Melo
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kolex Melo
Kolex Melo
Songwriter

Testi

[Verse 1]
I'm just chasing my dreams bruh
I'm just doing what I love everyday, I don't bother nobody
You don't know me
You don't know where I'd been
What I've been through
Shit I had to do to get here
You mad at me and all I'm trying to do is take care of my family and live my dream ( Take care of my family and live my dream )
[Verse 2]
Mad o it's Tsongs beat
Kolex Again
[Verse 3]
I started from the Conner
I no like Wahala
Nobody show me love
Big shout out to my mama
I no send anybody
I just Dey do my things
And On God for life as am chasing my dreams
I do am for my mama
I do am for my Benz
I do am for my hommies
I do am for my girls
I do am for my **** and haters wey underrate me
Each time I pass I swear them Dey debate me
[Verse 4]
I know say them no like me
But I no Dey mind
Money changes everything
Na money I Dey find
[Verse 5]
No matter what i go through
I go surely win
And your girl go always like me
Cos I always keep it real
[Verse 6]
See
My mind Dey the game
But I Dey my lain
I'm grateful for my life
Na why I nor Dey complain
[Verse 7]
See nobody know tomorrow
But tomorrow know himself and for tomorrow to know you now you gat to use your sense
[Verse 8]
So many things wey I dey face
But I no Dey cry I go just think, pray and smoke my one tie
[Verse 9]
Money on my mind
Steady on my grind
Love can't be first for now na money I Dey find
[Verse 10]
Me and my people just Dey suffer
But the government nor Dey reason us
[Verse 11]
The country just Dey hard like say na here
Them for kill Jesus
[Verse 12]
We no fit suffer forever and that I know
Kolex with the mic bro you know as he Dey go
[Verse 13]
I know everybody gat bills to pay for
But if you really my friend don't tell me you ain't gat it right now
Because support don't always come in this form of money
[Verse 14]
If that friend dropping music post it on your story
Retweet their business
[Verse 15]
There's tons of support you can do for free
[Verse 16]
Don't wait until they make it and finally say hey bruh
I know you was gon make it
If you knew I was gon make it men support me now cos u may be all that I got
[Verse 17]
I wake up in the morning say a prayer roll a blunt
Steady on the grind making money is a must
[Verse 18]
Patient na the key nor be power nor be force
Surly we go pull up and he nor go be plus ON GOD
[Verse 19]
There's no smile on my face
I've been talking to the most high cos the hustle na grace
[Verse 20]
I Dey my lain and I Dey run my race
And you Dey keep and cool no matter what man say so GOD
[Verse 21]
All these suffer don Dey tire me
Na steady I Dey call on you but you nor dey answer me
Na steady I Dey paste aza but nobody dey wire me
Big shout out to you cos goodness and mercy Dey follow me
[Verse 22]
God making money is a must o
Run am for your son I nor get another choice o
Run am for your son you know say my birthday dey come o
Dubai or Miami this year I nor like doll o
Written by: Kolex Melo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...