album cover
Abigail
1
Pop
Abigail è stato pubblicato il 30 maggio 2025 da Daniel Blizz come parte dell'album Abigail - Single
album cover
Data di uscita30 maggio 2025
EtichettaDaniel Blizz
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM107

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Daniel Blizz
Daniel Blizz
Performer
Daniel Egboh
Daniel Egboh
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Egboh
Daniel Egboh
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Thasoundz
Thasoundz
Producer

Testi

Daniel Blizz.......
I'm lost in your eyes
and I cannot deny
Come be my shima oh
Till the day that we die
All of the man dem know me
(know me)
Bad girl say she no trust me
(Trust me)
I don't kiss and tell yeah
OH MY BABY OH, MY BABY OH OH
OH MY LADY OH, MY LADY OH OH
na naa na.....
OH MY BABY OH, MY BABY OH OH
OH MY LADY OH, MY LADY OH OH
na naa na.... ye
Life na one life...
So my baby don't dull me yeah
Say this life na one life ye
Shey you go whine am for me?
Life na one life...
So my baby don't dull me yeah
Life na one life oh yeah
I no go lie for you
I don dey stalk on you
VSS mount for you
Anything I go buy for you
London to Dubia
Anything wey you want I go buy ehnn
Abigail you my type
Anything take my card make you swipe.
I just want to hold your body give me some more
Na the way you dey kukere waka
Killi somebody oh
Okay oh, okay oh
we go jeun soke
Okay oh, okay oh
Oya jeun soke
OH MY BABY OH, MY BABY OH OH
OH MY LADY OH, MY LADY OH OH
na naa na.....
OH MY BABY OH, MY BABY OH OH
OH MY LADY OH, MY LADY OH OH
na naa na.... ye
Life na one life...
So my baby don't dull me yeah
Say this life na one life
Shey you go whine am for me?
Life na one life...
So my baby don't dull me yeah
Life na one life oh yeah
(Say)
I no go lie for you
I don dey stalk on you
VSS mount for you
Anything I go buy for you
London to Dubia
Anything wey you want I go buy ehnn
Abigail you my type
Anything take my card make you swipe.
Written by: Daniel Egboh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...