album cover
Ola
3
Afro-Beat
Ola è stato pubblicato il 30 maggio 2025 da Zippy city recordz come parte dell'album Ola - Single
album cover
Data di uscita30 maggio 2025
EtichettaZippy city recordz
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM96

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Mr K
Mr K
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Moses Kelechi Nnanyelugo
Moses Kelechi Nnanyelugo
Songwriter

Testi

Saka..
I will be there oh my love
I will be there oh my love
Tell dem I dey come for you
hey lala lala
Tell dem I dey come for you oh
Tell dem I dey come for you
Oh lala lala
Oooh Baby I dey come for you now
One tanamana two tanamana
my baby don dey in order
I no want another no not another
I just want my girl og girl
see what she do good attitude
very fine girl wey look beautiful
carry me go high high latitude
I just wanna be with my girl oh girl
tell her tell her na she I dey wait for
ola ola ah ah ah na you I dey pray for
make you come this side and come and feel this desire
I\'m not letting go until we walk down that altar
I want to love na you I love
make we dey lo lo love
I choose to trust na you I trust
you be my Choi Choi Choice
I give my heart I give my soul I give my all
make we dey go make we dey flow Oo
if this love na book I go write am
if this love na gif I go take am
if this love na race I go run am
i go run am i go run am i go run am
if this love na book I go write am
if this love na gif I go take am
if this love na race I go run am
i go run am i go run am i go run am eh eh eh
tell her tell her na she I dey wait for
ola ola ah ah ah na you I dey pray for
make you come this side and come and feel this desire
I\'m not letting go until we walk down that altar
see what you see what you see what you\'re doing
see how you see how you see how you do it
see what you see what you see what you do to me baby na
see what you see what you see what you\'re doing
see how you see how you see how you do it
see what you see what you see what you do to me baby
if this love na book I go write am
if this love na gif I go take am
if this love na race I go run am
i go run am i go run am i go run am
if this love na book I go write am
if this love na gif I go take am
if this love na race I go run am
i go run am i go run am i go run am eh eh eh
tell her tell her na she I dey wait for
ola ola ah ah ah na you I dey pray for
make you come this side and come and feel this desire
I\'m not letting go until we walk down that altar
Written by: Moses Kelechi Nnanyelugo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...