Crediti

PERFORMING ARTISTS
killer boy
killer boy
Vocals
Habeeb Adeshina
Habeeb Adeshina
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Habeeb Adeshina
Habeeb Adeshina
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
HRSmix
HRSmix
Producer

Testi

Today no be judgement day we go keep on trial
We keep on trial
Na me go face my case on a serious matter
I’m on a serious matter
Blow my sativa rohypnol Pelu Cana
Kalakuta for my Cabal
Na we be the city OG omo boys them para
Them boys dem para
Eleda mi jor masun ko ma gba codeine
Jor Ma gba Codeine
Steady I dey bomb yankee
I dey run my shiii
Ajala Kerosene
Even you fit guide pass me make I no ask for shii
Make I dey maintain my steeze
See no dey bobo for here we no dey primary 6
Take dem back to the Genesis
So wetin wan sup tonight
As you can see me no get shin gbai
Them say make i smoke up
Drink up feel alright
E ori ise Olohun ahh
So wetin wan sup tonight
As you can see me no get shingbai gba
Dem say make smoke up
Drink up feel alright
E ori ise Olohun ahh
Many many omo I’ve seen many
Many things even no be for Tele (television)
Some enemies them go try to be friendly
Some real thing wey go seems very funny
Eni keni
Omo ma so fun eni keni
For where you chop
Omo ma so fun eni keni
Because enemies them go try to be funny
Some real thing wey go seems very funny
Eleda mi jor masun ko ma gba codeine
Jor Ma gba Codeine
Steady I dey bomb yankee
I dey run my shii
Ajala Kerosene
Even you fit guide pass me make I no ask for shii
Make I dey maintain my steeze
See no dey bobo for here we no dey primary 6
Take dem back to the Genesis
So wetin wan sup tonight
As you can see me no get shingbai
Dem say make i smoke up
Drink up feel alright
E ori ise Olohun ahh
So wetin wan sup tonight
As you can see me no get shingbai
Dem say make i smoke up
Drink up feel alright
E ori ise Olohun ahh
Written by: Habeeb Adeshina
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...