album cover
Save Me
album cover
Save Me è stato pubblicato il 17 maggio 2025 da SHATTA MOVEMENT RECORDS/DAMAKA GROUP OF COMPANIES come parte dell'album Save Me - Single
17 maggio 2025
EtichettaSHATTA MOVEMENT RECORDS/DAMAKA GROUP OF COMPANIES
LinguaEnglish
BPM133
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

[Verse 1]
Adwoa
I dey call but you no pick up
You dey wan break my heart oo
Adwoa
I no fi sleep oo
You promise sey you no go leave me oo
You dey play with my feelings
I tell you, I beg you tey
[Chorus]
Somebody save me oo
Somebody save me oo
I'm going crazy ooo crazy
I'm going crazy ooo crazy
[Verse 2]
See my mind dey buss me everyday
Be like dem spark generator
I wanna see your face everyday
Who go love me like de way you love me
Everybody dey fuck off
So find a place for your heart oo
[Chorus]
Somebody save me oo
Somebody save me oo
I'm going crazy ooo crazy
I'm going crazy ooo crazy
[Verse 3]
Adwoa
I dey call but you no pick up
You dey wan break my heart oo
Adwoa
I no fi sleep oo
You promise sey you no go leave me oo
You dey play with my feelings
I tell you, I beg you tey
[Chorus]
Somebody save me oo
Somebody save me oo
I'm going crazy ooo crazy
I'm going crazy ooo crazy
Written by: Charles Nii Armah Mensah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...