album cover
Voltage
4110
Hip-Hop/Rap
Voltage è stato pubblicato il 24 maggio 2025 da DIZZYMUSICDEAN come parte dell'album Voltage - Single
album cover
Più popolari
Ultimi 7 giorni
02:05 - 02:10
Voltage è stata scoperta più frequentemente a circa 2 minuti and 5 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata
00:00
01:30
01:45
02:10
02:35
00:00
03:38

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Dizzyd3an
Dizzyd3an
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Michael Odiwonma Chukwudi
Michael Odiwonma Chukwudi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatboss
Beatboss
Mixing Engineer
Victor Preye
Victor Preye
Producer
Seun Sokan
Seun Sokan
Co-Producer

Testi

Whole 2 years wey I give this
D to the I to the double Z Y, (Huh)
Na only 2 people don step up
D with a 3 not E AN
I am a motherfucking army
Whole 2 years wey I give these boys
I been think say dem go don sit up
Na only 2 people don step up
The other people dey try sing song
I no know wetin dey sup be like magic cos
I no know wetin dey cause this one
I been think say dem go dust me but e shock me
My throwback dey dust these boys
E shock dem Voltage!!
Voltage Voltage!!
Voltage Voltage!!
Voltage Voltage!!
I swear e dey shock them, Voltage!!
Voltage Voltage!!
Voltage Voltage!!
Voltage Voltage Voltage!!!
My throwback dey dusting powder these boys
Where you don hear am before?
Say one boy just go, give 2 years gap
Come back still fit cause
Big problem wey dey trip boys
Of course I be KING-KONG
When I say I dey game, no be PING-PONG
No be fake life, no be TIK-TOK
All these years wey I give them space take break wait, 360 days
Omo see time wey I take
Multiply the number by 2, 720 days
Omo see time wey I waste
Be like na because I take this long, so they felt like I'll fade
Dem think say when I come back I go turn dust
But I came back harder than
Those 2 years wey I give these boys
I been think say dem go don sit up
Na only 2 people don step up
The other people dey try sing song
I no know wetin dey sup be like magic cos
I no know wetin dey cause this one
I been think say dem go dust me
But e shock me my throwback dey dust these boys
E shock dem Voltage!!
Voltage Voltage!!
Voltage Voltage!!
Voltage Voltage!!
I swear e dey shock them, Voltage!!
Voltage Voltage!!
Voltage Voltage!!
Voltage Voltage Voltage!!!
I don come back and I carry fire
Extinguisher cannot quench that fire I'm adamant
If I hear say Dizzyd3an tire
E dey my body like I wear Ankara
E dey my body para para para
Oh my God why can't they have sense
I too tire for them okada
As dem gather dem fall like manna
I go give them like ratatata rotototo
Venomous saliva like I am a comodo though
Look on top my head I dey carry much ororororo
Mic like a bullet I'm loading it up now
Imagine if I come dey begin dey look back dem go say I looseguard
Imagine if I come dey begin dey looseguard
Imagine if I no come dey pull crowd
Tell me which other motherfucker go come dey pull crowd
I british it, dem talk say I too proud
I pidgin the thing, dem talk say I too razz
E really no get wetin you go do for this life to avoid talk
They can't be satisfied
I british it, dem talk say I too proud
I pidgin the thing, dem talk say I too razz
I'm killing with lyrics that make you think the kid rehearse
Switching the rythm moving silly on the verse (grunts)
Voltage!!
Voltage Voltage!!
Voltage Voltage!!
Voltage Voltage!!
I swear e dey shock them, Voltage!!
Voltage Voltage!!
Voltage Voltage!!
Voltage Voltage Voltage!!!
See ehh, I did not really
I did not really carry anybody in my mind when I was creating this
But-but, but if you're feeling offended or you're feeling attacked
Yes I'm attacking you
I'm gonna raise your blood pressure
See, I go give them bp
John Cena they can't see me
I do a little bit of this and a little bit of that
Then show up on their tv
I go give them bp
John Cena they can't see me
I do a little bit of this and a little bit of that
Then pop up on their tv (pow)
Pow pow pow
Written by: Michael Odiwonma Chukwudi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...